Show Posts
Pages:
1 ... 64 65 66 [67] 68 69 70
1321  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Threaten on: 16-02-2009 10:14 PM
Quote from: kido123 on 16-02-2009 05:14 PM
lyinka, u don take ur drugs 2day so?... try take am i beg .. u don dey yarn dust o...

Wetin dey worry you self which drug make you dey yarn dust
1322  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 16-02-2009 10:12 PM
Quote from: oluwakemisi on 16-02-2009 08:55 PM
e don long weh i taste palmy.e go reach me am interested

If you are interested you know where you fit see me now
1323  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Man of the House on: 16-02-2009 01:51 PM
DEM SOPPOSE DEPORT SOME OF YOU HERE
1324  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Man of the House on: 16-02-2009 01:46 PM
DEM SOPPOSE DEPORT SOME OF YOU HERE
1325  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Local champion on: 16-02-2009 01:24 PM
i compliment una
1326  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 16-02-2009 12:57 PM
Quote from: Gwhy on 16-02-2009 10:24 AM
U b palm wine tapper?

Just tell me if you dey interested
1327  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Threaten on: 16-02-2009 12:48 PM
There is a bad guy wey dey get everything with force.
He con go one bear parlour one day con tell the waiter say make he give am 1 bottle of star or else...
...he will be hell out of him.
The waiter con give am with no payment.
He come the second time Give me a bottle of star or else... the waiter don understand him.
The guy con dey come every day without any payment na the waiter con go bring one sojo one day.
The guy con come again give me a bottle of star or esle...
Immediately, the sojo answer am or esle what
he con say or else a bottle of coke.
1328  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 16-02-2009 10:00 AM
Quote from: size1 on 16-02-2009 09:58 AM
Quote from: kido123 on 12-02-2009 01:10 PM
na size1 dey drink palmy? .... size1 , na true...?




why u no say kaikai, 4 ur mind to take u to dat place hmm u dey drink ppalmy

If to say he tell me self I fit get am 25 lts of raw ppalmy
1329  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 15-02-2009 05:35 PM
Went for a leave but now back again with full force
1330  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHERE IS GOD on: 11-02-2009 01:42 PM
Quote from: love_omotola on 11-02-2009 01:33 PM
but God is everywhere...but not dirty toilets like ur own

No mind the guy jare
1331  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enough Please !! on: 11-02-2009 01:34 PM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 01:29 PM
Na waoh iphie na ur Gateman b dat?


Gwhy wetin dey do you self. I don trye for you
1332  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: onyin n kido123 Hmmmmm on: 11-02-2009 12:23 PM
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 12:10 PM
siilyjokker come make we chat na leave this people....i dey wait for u

why be say na only sillyjokker you call why u no call the rest roommate.

Abi ...
1333  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Definiton of Toilet on: 10-02-2009 02:46 PM
nice one baby omotola
1334  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 10-02-2009 01:14 PM
brb
1335  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 10-02-2009 01:13 PM
Quote from: kido123 on 10-02-2009 01:05 PM
just passing.....

u are welcome
1336  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GONO IS REAL on: 10-02-2009 12:53 PM
You try jare me same newbie
1337  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 10-02-2009 12:48 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 12:44 PM
Quote from: rezimero on 10-02-2009 12:40 PM
Quote from: femaadinho on  9-02-2009 04:25 PM
na rezimero b dat now
how you take know sef? you be winch?
na wish,sori i mean Which. Hmm abeg wetio b d english sef?

The english of wetin be that
1338  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 10-02-2009 12:45 PM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 12:37 PM
Quote from: lyinka on 10-02-2009 12:22 PM
Quote from: Gwhy on  9-02-2009 04:56 PM
Me i no dey there o,cs if them stay religious war 4 here nw i go jst kawa go GHANAPALS

how far now
hw far wit wetin?

I just dey halla you now.
No bi fight now
1339  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 10-02-2009 12:22 PM
Quote from: Gwhy on  9-02-2009 04:56 PM
Me i no dey there o,cs if them stay religious war 4 here nw i go jst kawa go GHANAPALS

how far now
1340  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MEN VS WOMAN.....JOKE on: 9-02-2009 09:47 PM
Person no even know
Pages:
1 ... 64 65 66 [67] 68 69 70