Show Posts
|
Pages: |
64
|
Forum / Politics / Re: Chibok Schoolgirls’ Parents Blast Jonathan |
on: 2-01-2015 06:19 PM
| failed nation under a failure administration. first d principal statement confirmed dat d govnt as hand in d pathetic abduction of d girls. diaris God o. secondly, it means d government is totally incompetent as grand commander in chief of army staff. may God save us from from this evil govnt | | |
69
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Read Gen. Buhari's New Year Message to Nigerian Youths |
on: 31-12-2014 10:56 PM
| even if nah write den write for him, mk dem write for jona failure too. if GMB talk say him cert dey wt military hee beta past stupid sambo wey talk sey him own burn. wot abt doctor of animals wit PhD in Zoo wey no fil compose simple oyinbo by himself. sm idiot full here wey b sey dr mama neva suffer finish for village dey shout jona. I Sory 4 una o | | |
76
|
Forum / Politics / Re: PHOTOS: Nigerians In London Shows Massive Support For Buhari, Storms Embassy |
on: 21-12-2014 10:05 PM
| it doesn't matter whr Nigeria leader come from all we want is best of our country. if oda regions hv bin doin it well and a Biafra boy come ones and destabilize our nation it shows dat dey hv no ruling capability. biafrans if it is Hausa man dat can gv u wot ur own child fail to offer u.u beta chase away ur bastard and gv ur mandate to sm1 who can offer u d best irrespective of his region. Asari dokubo as said it all dat he feels buhari wud hv given Niger delta smtin beta dan GEJ as done. y ar billions of dollars growing wings day in day out in GEJ administration and d populace continue wallowing in abject poverty......ha beg jona must go | | | |