kefee shameeeeeeee on uuuuuuuuuuuuuuu.if all these are true dat means u r not supposed to be singing gospel songs.plllsssss start singing hiphop or raggae. if u knew u werent ready 4 marriage why did u go into it??them tie ur hands and legs go altar???na u first start to sing??dont forget u r a woman and u knw they are like flowers dat fades easily.tell me how a man can propose 2 u after hearing these irritating story??he will think u r gonno do same to him.go get a life gurl.
Timaya na wah 4 u oh.........bcos of woman wey u never knw weda u go marry nai u dey disobey God 4,u no fit wait make church close abi??people wey God go give holyghost slap plenty well well.empress if u no wan chop food why u dey test am???/make una no dey fool una slf i beg.
:'( :'( :'(dbang i weep 4 u,next pls come up with something reasonable and pllllllllllsssssssssssssssssssssssssssssssssssssss dnt cheat cos u cheated in kokomansion,it was soooooooooooo obvious u were down with the so called winner.
na God go punish those people,upon how we are struggling to serve our father land,they still treat us like this.our God will fight 4 us.REST IN PEACE MY FELLOW CORPER.it is well.
:'( :'( :'( :'( na God go punish those people,it will never be well with them.upon all the suffer wey we dey suffer to serve our father land them still dey treat us like this,God will fight 4 dat gurl.may her soul rest in perfect peace.......AMEN.