Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke romancing a pastors wife on: 12-11-2009 04:31 AM
Keep Quite.... What are you saying where d Msg U dey pass on now??/ Go net page jare
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strippers in Lagos state arrested on: 12-11-2009 04:24 AM
Na waooh !!!!, Govt no see anoda tin to do again Huh?Huh??, who give out license to those clubs woners? same Govt, instead of d Govt to tolk hw to give us light na to go arrest poor girl who is doing their job to get money since Govt no provide.....abeg this Gov dem b full
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strippers in Lagos state arrested on: 12-11-2009 03:27 AM
NA Wa ooh!!!, so na to dey enter club dey arrest people na Govt com see as their duty?Huh?, see light no dey dey state, no job....d Govt dey even give at the license to carry on this stripping stuff, na pepe body them worri this Govt. ooo
Pages: