Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 323
121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: VISION IMPOSSIBLE 4 on: 28-05-2015 08:59 AM
we need to carry justmad go india
122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My Masters In Germany (Page 2) on: 21-05-2015 10:45 AM
with ur pencil or biro?
123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My Masters In Germany on: 20-05-2015 11:41 PM
Quote from: jossy4reall on 18-05-2015 09:54 PM
mumu...na only mechanic dey do service?...or Rakelly be like moto for ur eyes?
oooh church, i think sey u don become radio mechanic. u no go fit service moto nah
124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 6) on: 18-05-2015 09:46 PM
na u full here
125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My Masters In Germany (Page 2) on: 18-05-2015 09:34 PM
U be mechanic?
126  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos is now a big boy :D on: 18-05-2015 09:31 PM
make i ask rakelly weda na true
127  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 5) on: 16-05-2015 08:05 PM
d one wey two of una join nyash mess
128  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos is now a big boy :D on: 16-05-2015 05:49 PM
na justmak father u take dey play abi?
129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: VISION IMPOSSIBLE 4 on: 12-05-2015 07:37 PM
ur mumu dey fast lane
130  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: VISION IMPOSSIBLE 4 on: 11-05-2015 08:07 AM
wondering
131  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 5) on: 9-05-2015 10:46 AM
u still dey us important oh. if u dey vex no go hug tansformer
132  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 5) on: 6-05-2015 08:15 AM
sey na true
133  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: My Masters In Germany (Page 2) on: 6-05-2015 08:13 AM
na u carry them come?
134  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: justmak pls n pls on: 1-05-2015 07:17 AM
Quote from: rakelly on 29-04-2015 10:53 PM
Water brain kwa
u no see sey him head dey leak water? na frm d brain.
135  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 5) on: 30-04-2015 10:51 PM
wetin him do?
136  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: justmak pls n pls on: 29-04-2015 08:28 PM
water full ur brain
137  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WHY I LEFT NP (Page 4) on: 29-04-2015 08:19 PM
no b mechanic, na panel beater we need for now
138  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly on: 29-04-2015 03:03 PM
Quote from: jossy4reall on 28-04-2015 11:12 AM
as in dentist or heavy weight boxer?
That should be very expensive, i mean locally with plier, chisel and hammer. Afterwhich u replace them with snail own.
139  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE MYSTERY BEHIND TOSSY MADNESS (Page 2) on: 28-04-2015 01:09 PM
bracing
140  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: expertmarty on: 28-04-2015 12:54 PM
eheee, u sabi book passam or u sabi leaf passam?
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 323