Show Posts
Pages:
1 ... 9 10 11 [12] 13
221  Forum / Relationships & Romance / Re: Am I Too Young To Get Married? on: 14-04-2009 07:41 AM
Marry quick abeg, make i no how ur wedding rice go taste, so dat i go use am start topic 4 here. Seriously d only 1 who can ansa dat question is u. Concider all sides of marraige b4 going in. Am not married yet, but i've seen many young couples get divorced, nd i don't want dat 4 u. Takia.
222  Forum / Relationships & Romance / Re: TRUTHFUL SHARING!!!! on: 14-04-2009 07:11 AM
Quote from: myragonza on 14-04-2009 07:06 AM
Virgin passing........... Grin Grin Grin Grin
VIRGIN- Na d airline VIRGIN, or d hair cream VIRGIN. How u dey?
223  Forum / Relationships & Romance / Re: WHAT IS A WOMEN SUPPOSED 2 DO? on: 14-04-2009 07:07 AM
We all knw dat many Nigerian leave dis country without complete papers, nd d only way 2 hold ground 4 yankee na 2 marry oyinbo woman. If dats d case d woman shld b more undrstanding, cos theres an 80% chance of him divorcing d yankee wife. As 4 d pikin, elderz say ''mess wey don comot 4rm yansh no dey enta inside again'', so make she endure d smell nd accept d sorry wey follow am come.
224  Forum / Relationships & Romance / Re: How Women Get Men on: 14-04-2009 01:36 AM
Quote from: PreetyInstinct on 14-04-2009 01:01 AM
Quote from: Chixom on 14-04-2009 12:54 AM
Make i tell una how i dey take catch dis kain girlz wit their own weak point(milkshake). Just tel dem '' Get on ur knees, face me, i got a milkshake 4 u and its tasty''. Mcheeew, no b only milkshake, na milk suck.
R u not d one dat talk say i dey call man animal look at wat u just typed know does it look like human being or animal type am?tell me now ode
Make i go sleep, pretty i hope no hard feelings, i waz just having fun no harm intended, i like ur fighting spirit. Gdnyt everybody, or shld i say gdmrn, wat eva. God bless Naija nd her children. Peace
225  Forum / Relationships & Romance / Re: How Women Get Men on: 14-04-2009 01:17 AM
Quote from: diplomatik on 14-04-2009 01:08 AM
Quote from: Chixom on 14-04-2009 01:07 AM
I think say d milk get instruction ''Shake well b4 sucking''. Hahahahahahaha.

chi...whats this about...u get milkshake too.. Huh? Huh? Huh?
yes oh, my milk get operating manual, ''stroke nd shake well b4 sucking, nd make sure u swallow''
226  Forum / Relationships & Romance / Re: How Women Get Men on: 14-04-2009 01:07 AM
I think say d milk get instruction ''Shake well b4 sucking''. Hahahahahahaha.
227  Forum / Relationships & Romance / Re: Chesos..he just squeezed my boobs on: 14-04-2009 01:04 AM
Some of dis wey dey ginger 4 here no supoz talk, bcoz if d uncle c their bobby, im go just chook both of im hand inside im pocket waka comot.
228  Forum / Relationships & Romance / Re: How Women Get Men on: 14-04-2009 12:54 AM
Make i tell una how i dey take catch dis kain girlz wit their own weak point(milkshake). Just tel dem '' Get on ur knees, face me, i got a milkshake 4 u and its tasty''. Mcheeew, no b only milkshake, na milk suck.
229  Forum / Relationships & Romance / Re: I do not like it when men lick their lips @ me on: 14-04-2009 12:20 AM
If i look woman so tay i decide 2 lick my yansh e concern u? If e dey pain u go call police make dem arrest me 4 MOUTH LICKRY. Mcheeeeew.
230  Forum / Relationships & Romance / Re: I do not like it when men lick their lips @ me on: 13-04-2009 11:54 PM
Pretty instinct i ai'nt got beef wit u, but if u think guyz r animalz then i put it 2 u dat u girlz r d female version of wat eva animal u have in mind. Tsup ma hommies in da house, i talk una mind?
231  Forum / Relationships & Romance / FINE GIRL VS RICH GIRL. on: 13-04-2009 11:43 PM
If u r 2 choose between a very pretty poor girl and a rich ugly (as in D WOR WOR) girl. Mind u they both have a nice character. Which one will u choose?
232  Forum / Relationships & Romance / TRUTHFUL SHARING!!!! on: 13-04-2009 02:58 PM
This little game is all about truth, just describe ur worst & best segxwal experience 2 us. U neva can tell how much relief u'll get from sharing. Me first- My best waz at d burnfire nite in ma skool, we were so so so so in d mood dat we had 2 shag in d skool car park, til date i rememba evry detail. And my worst waz actually d second time i eva had sex, d girl no try at all, she open pass lagos/benin express way, nd she tell me say i no sabi DO. Ur turn.
233  Forum / Relationships & Romance / Unwanted pregnancy on: 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.
234  Forum / Relationships & Romance / Re: Can guys do a relationship without sex on: 12-04-2009 09:52 AM
Hmph quite a tough observation. But i'll u some thing about we guyz. We certainly can do without SEX in a relationship, but we can't do without LOVE MAKING. D last tym i checked thoz r 2 different things. Hahahahahahaha. Without sex.........Mcheeew.
235  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do girls have stupid speciality? on: 12-04-2009 09:12 AM
Hahahahahahahahahahaha Dis guy na kraze dey worry u, u don make me laf til ma bele wan cut. The whole girlz wey read this ur article go carry u 4 mind. Keep it up.
236  Forum / Relationships & Romance / Re: she left with out hearing me on: 12-04-2009 09:01 AM
Guy no worry, if u check well u go c say she don get new bobo, nd she don dey find xcuze 2 runaway since. Go find new erema wey go dey ur job steady.
237  Forum / Relationships & Romance / MESS PALAVA on: 10-04-2009 11:05 AM
If u dey toast babe wey u don dey eye 4 like 2 months she come scatter ur nose wit one rugged, silent MESS, wetin u go do. Girls, if na boy mess 4 u wetin u go do.
238  Forum / Relationships & Romance / Can u sleep with ur friends girl? on: 9-04-2009 09:55 AM
I am being pressurised by my friends girlfrnd 2 take her 2 bed. What shld i do, shld i accept, or tell ma guy? Coz i've tried every other technique but it ai'nt working.
239  Forum / Relationships & Romance / Girlie fun on: 9-04-2009 09:44 AM
What will u do if u come home and find ur girl frnd going down on another girl?
240  Forum / Relationships & Romance / Re: victimising boss on: 9-04-2009 09:29 AM
Before taking any decision, first a look at the unemployment market. Not that am saying u should allow someone step on ur fundamental human right or anything like that. If i were u, i'd start scouting 4 a beta job, and i immediatly i c 1, i'll walk straight 2 his office, stick up my middle finger and scream VAFFANCULO(phyuk u).
Pages:
1 ... 9 10 11 [12] 13