Na only people wey fit scatter Nigeria dem dey gain from this country,it seems is high time i go gather some of my men to Torment Nigeria too so that government go remember say we citizen no happy for them oooo..........PS .NA JOKE I DEY OOOOOO
My guy, na true wey you talk.