Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kwara girls oldest to have first segxwal experience on: 25-01-2010 04:06 AM
E bi like sey sister sef don enter yahoo runs oo.... abi which kin talk be that Grin Grin Grin
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Somali man 112 years old man weds girl of 17 years on: 3-11-2009 07:19 AM
Wahala dey oo.... Just imaging the old man the suppose to start praying for all his evil doing b4 he end his life still want to flex. mayb rule, pencil and rope still dey help am hold the thing straight to enter that thing. abegy
3  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian girls and roses on: 3-08-2009 12:16 PM
Brother na you dey talk like dis, rose ke. den like money pass rose o.... even pass any thing.
4  Forum / Relationships & Romance / Re: ganja? on: 3-08-2009 12:10 PM
It's very natural and if her body can carry it then she can carry go.
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Inlove with a prostitute on: 3-08-2009 12:01 PM
but esonu na wa for you o........ pretend? how can you be pretending  for animal. o boy you better wake up. so are you telling me that you always use CD for your GF anytime you are having sex? abeggy dis days HIV sef dey talk o
6  Forum / Relationships & Romance / Re: why are igbo girls fair and more prittier than other tribes in Naija? on: 3-08-2009 11:49 AM
Oh.......................... so you think they are more pretty than other tribes?

Pages: