Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nitendo WII turns woman into a sex addict on: 23-04-2010 06:44 PM
I go like meet this one
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Spanish Teacher on: 23-03-2009 07:00 PM
Propeller collar you still dey@kristy
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CONFESSIONS OF AN IJAW KID on: 19-03-2009 09:31 PM
LOLZ @ stripod
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Politics on: 19-03-2009 09:23 PM
yeee....D_man,abi na dumb man,wetin you dey feel lyk?bcos you put time magazine cover do your picture......y come put picture of person wey get smellin armpit?tyr come flog na,thunder fire your black yansh!!!
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 19-03-2009 09:15 PM
Federico...dis your topic try oohhh...i hope say you go see lyf Bosom  at d end of the day
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 19-03-2009 09:12 PM
who b dis girl sef?Huh?[email protected] na mushroomyansh
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Computer Diagnosis on: 19-03-2009 09:06 PM
Iron lady,why you dey claim my rep naaa.....abi you wan make i gas your yansh?
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Politics on: 19-03-2009 07:14 PM
Shey Kristy get brain touch...why e dey type upside down...i no blame am sha,since na family of monkey e come from...i sure say na tail he take hang from tree dey type@Kristatareddress
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CONFESSIONS OF AN IJAW KID on: 19-03-2009 07:11 PM
I wonder why Kristy just dey display all i'l family picture for this blog......i sure say everybodi sabi how monkey look lyk....you no need show us your granpa...mama and papa before we sabi naaa!!!@krisantus
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Computer Diagnosis on: 19-03-2009 07:02 PM
G-rewire....i don enta for to come spank your ass again ohh,you better go call sillyjoker make e kolabo with you@gwhy
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Assertive Naija Woman on: 18-03-2009 08:16 PM
Na around dis tym rewire suppose change napkin.
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 18-03-2009 08:12 PM
Na wao,na ironlady yansh una dey debate on,omo,e no easy to get strong and clean yansh ohh! ! !
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Assertive Naija Woman on: 18-03-2009 08:02 PM
G-rewire 4 yab pple,i even wan make e try! ! !
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 18-03-2009 07:52 PM
Federico y u dey do random yab?choose 1 person
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Assertive Naija Woman on: 18-03-2009 07:41 PM
Na ironlady b d babe,na federico dey toast d babe! !who com call rewire ohh! ! !
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 18-03-2009 07:33 PM
Ok,gv me ur numba nd house address make i com wash ur car.who call g-rewire 4 dis mata? Abeg o o o
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Assertive Naija Woman on: 18-03-2009 07:30 PM
Omatseye,person don dey toast ur babe ohh,if u lyk gulk urself
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 18-03-2009 07:28 PM
Ironlady,y u dey kolabo wit federico yab me abi?and i wan make tins nice btw u and omatseye.Anyhow,i go wash ur car if u pay me wit d cowry we dey ur hair! Deal?
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: "The Advantages of Bosom Milk" on: 18-03-2009 07:14 PM
Federico i am hapi 4 u,if u play ur game well,u go soon c lyf boobi.
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Assertive Naija Woman on: 18-03-2009 07:12 PM
Omo,no mind ironlady,e go still gel 4 u. . . . Na tym
Pages:
[1] 2 3