Show Posts
Pages:
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: An Open Letter From A Lonely, Beautiful Woman To Herself on: 31-08-2011 12:01 PM
I must say ur story is something else. I wouldn't wanna say anything like askin u to go get james back but the truth is that u've got to follow ur heart. I'm single yeah, searching yeah, but desperate no. So if u think u need more dan wat i've written den u can reach me on 07067317601 or email me on [email protected]. Name's Sammiiee
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Describe Your mum in two words on: 27-01-2011 05:51 PM
JUST PERFECT
3  Forum / Relationships & Romance / Re: a boy raped his sister on: 23-04-2010 02:48 PM
NP, why u no ask how he take know ? Abi na him be d guy because he sound lyk person wey dey do am everytym. Guy no vex sha but i dey suspect say na u. Just talk true.   
4  Forum / Relationships & Romance / Re: my girl friend stole my phone on: 23-04-2010 02:41 PM
Guy forget, na d KOKO she just yarn u. Na so e hungry u reach. Abeg pass ma read better write ups. Mugu 999999
5  Forum / Relationships & Romance / Re: heartbreakers on: 23-04-2010 02:32 PM
Guy, dem false u b4? Why u com dey  disturb us 4 here na. As u chop her  fruit u share  wit us. Abeg pass dey go jo.
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Red Alert! Some Dudes Dey Fall Our Hand on: 22-04-2010 06:43 PM
It's fun sha, havin 2 see a guy waitin 4 a lady 2 give him wat is meant 2 be his own lyrics publicly. Hey any1 criticizin u is doin it because he thinks u're about 2 "spoil market 4 am" shun dem.
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Time to show REDCARD on: 16-04-2010 06:02 PM
Dat one mean say u wan become referee 4 your own matches. But abeg dey careful because dis days referees ma de go injuries if u give de wrong one redcard. Take care
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Advice needed urgently on: 15-04-2010 07:37 AM
How do i go about dat? Playin her cards back at her, teach me more, pls. Thanx 4 checkin out my page. 
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Advice needed urgently on: 14-04-2010 08:05 PM
Thanx sha, atleast blings go fit be my private advice councelor. It has been educative hearin ur views.
10  Forum / Relationships & Romance / Advice needed urgently on: 14-04-2010 04:31 PM
A mysterious numba  flashed my line and i sent a text askin who was it? She called and was like a friend of hers used her fone 2 try my numba. I asked who was de friend? She said Chinyere, i now said if her friend comes around she should flash me.She neva did, 3 days ago i sent a text 2 hail and stuff like dat. Then she started callin me often and i fell 4 her. I asked her out and she agreed. Just 4 me 2 get a text 4rm her askin me neva 2 call her again. I'm confused, wat should i do? Help me out.        
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Confession of a rapist: We raped her because she was cheating on our friend on: 11-04-2010 05:19 PM
E be lyk say d girl na macho woman cos if she dey date more dan 4 guys, no 1 don enter her jeruselem b4? She no suppose cal am rape again na.
Pages: