Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: An 84 year-old Nigerian man speaks on having 86 wives and 170 children: on: 23-08-2008 05:33 AM
this man is surly easily frikd. i beg u ladies wey dey find husband,please go in searh of this man bcos he's goin 2 be a wonderful guy 4 u.                                           beware of AIDS.he no dey show for face this man must be seriously mad
2  Forum / The Buzz Central / Re: Gulder ultimate search 5 winner (not a female) on: 23-08-2008 05:20 AM
i hav always lov big mike to win...... since d biginin of d show bcos is a gentle guy.i beg help me tell big mike make im no gree 4 ........those babes wey dey showup now,bcos na ur cash dem com 4.                              ladies too like money.
Pages: