O boy see opportunity, I don hammer, wetin dey there? no be to born pikin? opportunity comes but once, i will agree oo, and after i get my pay, I will go and better my life.. But God help me so the man wont be infected with HIV/AIDS that would be disastrous
|