Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Come In!!! (WRESTING FANS) on: 16-04-2009 01:18 AM
Wrestling na fake i b fan of wrestling right from wen, undertaker nd kamala dey beef wen, 123 kid nd razor ramond b partner wen lex luger nd british bulldog dey do collabo wen bob backlun dey give cross face chiken ling wen hulk hogan carry yokozuna, wen owen hart nd hitman bn dey beef b4 shawn michael get dat accidnt wey make in eye socket too dip i don dey since reach wen undertaker strt to do fine boy b4 in return 2 dead man walkin, leave o! my pals wrestling na planned work if u doubt i go giv u mre info no b today.
2  Forum / Sports / OJORO!!! Porto sell their match on: 16-04-2009 01:05 AM
Man U b thief them go bribe Porto so dem go win that match nybody wey watch dat match go c say na OJORO wey happen Porto jst dey dash Man u ball dey shoot ball were belle face which knd jazz in high place b dat nywy e don pass bt if i b Man u fan i go dey shame `RED FOOLS' as 4 GUNNERS NA U BIKO.
Pages: