Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: BLAZING! What Is Wrong With This Photo? [Nigerian Fan Edition] on: 8-02-2013 07:45 AM
she's smoking shisha, not cigarette, and there is nothing wrong in that... Grin
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Is My Sex Story –26yrs Old Girl Who Had 26 Abortions on: 17-05-2012 06:14 PM
sissy mi hw far na i fit collect yur digit make i bell yu later dat number 27 am reli interested in da spot oo olorun gbo
3  Forum / The Buzz Central / Re: Again!!! Video of Big Brother Africa Contestants Bathing Half Clothed on: 10-05-2012 10:47 PM
honestly i dont see y dey need to wear cloths anywayz cuz me no fit shower with boxer camera or not bros abeg if e corrupt  yu off yur T.V or change channel abeg heaven or hell fire make da day come first den we go knw wu dey go where,, yu cant do it nd dere re sum dat can allow dem na haba kmt
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet Crippled Beggar With Three Wives - Impregnated Two At A go! Oshey!!! on: 27-04-2012 08:38 PM
ghaaad damnn dis guy is off da hook...
5  Forum / The Buzz Central / Re: [Video] D'Banj Was A 419er (Yahoo Boy) In London - JJC Skillz on: 26-04-2012 09:04 PM
jjc yu dey talk na london here all of us dey oo make yu knw naw we can see everythin yu re doin too pot callin kettle black...
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHAME!! 26 Years Old Nigerian In London Jailed For molesting 14 Years Old Oyinbo on: 6-03-2012 08:12 PM
wait hw many of una wey comment for here don reach london b4, abi no be dis london gurlz kmt abeg nobody knw for fact wettin happen yu go see 10 yrz old pikin wey don born two children with fake ID na today baba na God dey see him pikin tru oo nd na tru yu do am may God forgive yu.
7  Forum / The Buzz Central / Re: this man rained curses on bishop oyedepo for slapping female on: 1-01-2012 06:50 AM
kmt i thought he killed a village sef baba dat wan concern una
8  Forum / The Buzz Central / Re: The Best of Patience Jonathan Speeches 2011 on: 1-01-2012 06:32 AM
Quote from: Henchmann on 29-12-2011 10:14 AM
jelousy dem
so wat so dat means our leaders shldnt learn hw? can yu imagine i dont even knw wu vote dis useless president in self ppl re dying in his country his takin pix welcoming visitors yu shld be in london during da riot or in Washington during da remembrance of 9/11 da leaders dere angry sad on da streets workin side by side with da forces makin sure deir job is properly done.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Egbesu Fraternity Claims Responsibility For Sapele Islamic School Attack on: 1-01-2012 06:20 AM
itz abt time lol i knew derez a limit da christainz can take wat baffles me most is dat da Muslims can stop wen deir leader(sheiks,imams) says so wu go stop Christian pastor? i doubt am oo
10  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 25-12-2011 12:51 AM
itz a matter of time naw i was actually expectin dis to happen KMT
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Government Threatens To Jail Homosegxwal Americans In Nigeria on: 25-12-2011 12:45 AM
GBAM  Lips Sealed
12  Forum / The Buzz Central / Re: Top 20 Female Earners In 2011; Lady Gaga Earns $90M To Beat Rihanna on: 25-12-2011 12:38 AM
i seriously wld like to meet da ppl dat buyz dis gurlz song tbh Roll Eyes
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boyfriend Of Dead Marathon Sex Girl Forced To Marry Her Corpse on: 25-12-2011 12:36 AM
baba bone na ritual
14  Forum / The Buzz Central / Re: Mike Epps Refuses To Come To Nigeria For Rhythm Unplugged 2011 on: 25-12-2011 12:35 AM
i knw blame da guy oo me wey be niaja born sef i dey fear to come house  Grin
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: RIP: Nigerian Girl, Tosin Oyelowo Jumps From A Bridge and Died In Canada on: 25-12-2011 12:34 AM
as dis life sweet reach yu dey kill yursef maga kmt
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Meet the World's Smallest Woman on: 25-12-2011 12:31 AM
dint knw chucky was part indian shuuuu
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: the american, japanese & nigerian on: 27-05-2011 12:59 AM
lloooooooooooooooool
Pages: