Poster wetin sef... Stop d hate... U re misinterpreting d right-up & besides, the stuff wasn't written by him bt by ppl who felt he has inspired them one way or d other. So, free d man abeg u. Hissssssss
ftp://I no blame her ooo an tru she dey talk... Why not protest for something big and those thief leaders ...na school name u na go dey kill u na self ...oyibo I dey feel u