abeg come off....danieldouble...if i nor go respect NAIJA wetin make i come do for this site?? no be hard na...u nor no how i de feel inside me about NAIJA.....ONE LOVE...no matter what color or race.... @iphie thx for ur support...at least someone understands it as a joke.... |