Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: why are nigerian men polygamous in nature on: 4-04-2008 08:37 PM
na you sabi that one oooo. me i know say one man, one woman, anything beside that na more wahala. go ask the ones wey get one, dey still dey discover new things everyday but this polygamy thing, na im be say wahala dey sleep you go wake am. make we go ask our parents we don thread that path, dem go tell you plenty stories say pickin no no medicine e dey call am vegetable. a word is enough for the ones we wan wise Grin
ayosouthii
Pages: