Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 200 Ex-Militants Vow To Resume War on: 30-07-2010 05:24 PM
Good,i m in support of this war,but they MUST kill their son goodluck jonathan...
2  Forum / Politics / Re: Nigerians living abroad can’t vote –Jonathan on: 30-07-2010 03:21 AM
goodluck jonathan,please i wan vote..i beg u....i dey beg u goodluck jonathan,i dey cry 4 here,allow me to vote...u know say our vote dey count well well 4 nigeria....nigeria na very useless country,dem no see anything talk again,99 percent of nigerians living outside nigeria no get papers 4 where dem dey,na to vote mumu enter power 4 nigeria be their problem?
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Call girls revolt, say nobody can chase us out of Abuja on: 4-02-2010 12:49 PM
make we 4get dis matter..asewo matter world wide na lost case....if all d asewo decide 2 strike....men go enter street dey protest oooooooooooooooooooooo
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The untold truth about American marriages [Nigerians in diaspora] on: 4-02-2010 12:27 PM
wetin dis eucharia dey talk self?..i beg who uderstand make dat person explain give me!...d only thing i dey see here na..america,america,america,america,america....una no go leave america alone?....make dem write una name 2 times 4 thier list b4 una go rest?
5  Forum / Sports / Re: How poor coordination, Angolan girls ruined Eagles in Luanda on: 4-02-2010 06:59 AM
ok....na girls make martins carry ball hit ghana keeper?....and na d same girls make nwaneri dey look as gyan dey fly 4 air nod dat ball?....i hear una!
6  Forum / Sports / Re: Nigeria comes 3rd in CAN 2010 on: 4-02-2010 06:57 AM
@mrveesam....very sorry,but u called me "useless"..i have my right 2 freedom of speech 2 call my country "useless" bcos no b abacha still be president....once again i am sorry..if my apology is accepted..reply...
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man commits suicide after being love scammed. on: 4-02-2010 05:41 AM
@franex7....which one be u no dey?......wetin u say make d black youths dey do 4 dis white world wey we dey live?
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man commits suicide after being love scammed. on: 3-02-2010 03:27 PM
this one no be news na!!!..so many white people don die cos of scam matter,and na so many africans die 4 slave trade,dat slave trade wey white people run,dem go continue to pay with thier lives for d slave trade matter...america add nigeria 2 terrorist country abi?...but if dat idiot win olympic gold d guy go be british citizen...nigerians wey dey praise america dey find visa dats why dem dey cry ....america we hail thee!!!
9  Forum / Sports / Re: Nigeria comes 3rd in CAN 2010 on: 2-02-2010 06:38 PM
@mrveesam, na God go punish u and ur useless family..i no get right 2 talk about my country?..i say nigeria na useless country!
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria: Miscreants Burn Church, Mosque in Gombe on: 2-02-2010 06:32 PM
lord lugard u wan run?....come oh!..come see wetin u cause..northern and southern protectorate,u join am together cos u wan drag land 4 ur queen,carry ur ashawo follow body wey call am nigeria!..if una wan divide d country.i beg make una keep 100 by 100 size of land wait me...mk i quietly form my communist country 4 there..i beg una!
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 2-02-2010 06:24 PM
osemobho--------meaning---"GOD HAS HAND".........look my pic well wen d nigga dey 1 year,wen color picture no dey reign 4 africa den...but den still run am coloured 4 me,..i beg make una clear road 4 my mama i beg
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: North Africa Qaeda offers to help Nigerian Muslims on: 2-02-2010 06:20 PM
ok..we don hear..no need 2 fight..cos i know wetin una go fit do!...lord lugard,lord lugard..how many times i call u,u no go ever get peace!..ur ashawo say" an area around river niger"...na d ashawo call am N-I-G-E-R-I-A,imagina country wey na ashawo give name,as d country wan take better?...no need 2 divide dis country,unless dem go give me 100 by 100 plot of land after d division......cos if dem share am..nothing go reach my hand!
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mother of five dies in hotel after sex romp on: 2-02-2010 02:31 PM
nigerian men should stop applying d fustration of d country into sex......i understand say no president and super chickens no sabi play ball...but 2 come dey use anger take dey do d thing get as he be....
14  Forum / Sports / Re: I think Amodu Should be Sacked immediately and Samson Siasia or Onigbinde on: 1-02-2010 01:12 PM
the difference btw siasia and amodu na say,siasia dey collect bribe from players wey sabi play ball,but amodu dey collect bribe from ant body wey get 2 offer..if i send amodu 500 dollars now,na me go play top 9 for world/cup..if u say na lie..i go send am....u go see redondo as attacker 4 world cup..u go shout and cry..na u get ur mouth!
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Christian Leaders accuse soilders of killing Christians during crisis on: 1-02-2010 12:41 PM
this expanse of land called nigeria should be divided.....jos should be d focal point for drawing a line and so,dividing the christians from the muslims..there is no point been together..i strongly hope and pray for nigeria 2 break -up into pisces.unlike the past were the ibos were massacared by the hausa/fulani.this time around any move from the hausa/fulani dorminated army to go on pogrom against any tribe will face the full wrath of barack obama's army from america..they will invade and help us in dividing the country......fullstop
16  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 31-01-2010 05:50 PM
mk i go sleep ..naijapals don dey fall small small....no work 4 naijapals.....
17  Forum / Relationships & Romance / Re: 5 Reasons Women Don’t Get Caught Cheating. on: 31-01-2010 05:47 PM
guy shut up!....if u no get box 2 bomb go sleep!
18  Forum / Relationships & Romance / Re: IF A MARRIED WOMAN ASK YOU TO COME INTO HER MATRIMONIAL BED WHAT WOULD U DO? on: 31-01-2010 05:42 PM
which one be all dis una run?...una dey mad self?...she carry gun?.....as someone that was brought up 2 respect and take simple instructions..i will follow her inside and follow her instructions onwards....na wetin dem never see b4?
19  Forum / Sports / Re: Nigeria comes 3rd in CAN 2010 on: 31-01-2010 05:34 PM
these boys too much!..na where nigeria see dem?..eyeama play like buffon,yusuf like maicon,yobo like nesta,shittu like terry,apam like puyol,nwaneri oh! my god as good as cavalho,odiah like ramos,taiwo like maldini,echijele like carlos,mikel oh! my god like maradona,etuhu like viera,olafijana like mkalele,ayila like gatusso,kaita like ambrosini,martins oh! my god as exciting like ronaldo,uche like xavi,osaze like ronaldinho,ogbuke like iniesta,kanu just like kaka,yakubu d best i ve ever seen just like messi,............the coach amodu here i am confused...capello,guadiola,hiddink,lippi,ancelloti,mourinho,wenger,scolari,zagallo,van gaal,all in one...this coach too much!.......useless team from a very useless country!
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop Sacks Pastors, Closes Church For Non-Remittance Of ‘Seed Offering’ on: 29-01-2010 11:27 AM
what about d balance sheet of d church?...as in the debit/credit sales,taking into consideration the choir divided by d elders because the children must pay 20 naira at least...its simple calculation..next time d pastor should bring a big calculator to the church,and save all these problems!!!!
Pages:
[1] 2