Show Posts
Pages:
1 ... 105 106 107 [108]
2141  Forum / Relationships & Romance / Re: can u marry ur age mate? on: 31-03-2010 07:49 PM
call my mate first you go see wether i no go marry her with two of her elder sister joined together
2142  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Maryam Babaginda is dead on: 2-01-2010 01:31 PM
RCp  No  SoRRY Rpl ooooooooo wetin dey do me nah ok rtq hMMMMMMM   May her soul rest in peace oooooooooo!!!!!!!!!! nobi only in peace her soul go also rest in  MONEY
2143  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS!!..Yaradua Has A Swollen Heart!! on: 30-11-2009 05:07 PM
why dis man go won die nah who you won live us for a beg oooooooo you no the die go anywhere untill you rule finish ah ah wetin come setan make you live this man alone make him atleast enjoy that position for once God abeg ooooooooooo no let my aboki brother die. Ooooooo chim
Pages:
1 ... 105 106 107 [108]