Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 108
41  Forum / Politics / Re: Ghanaian govt chasing us out, lament Nigerian Bizmen on: 4-07-2012 10:23 PM
Quote from: Neglito on  4-07-2012 05:09 PM
Can you imagine, and I just got a Ghanaian girlfriend, what do I do now?

comot subsidy for her body sharp sharp
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Oba Of Benin *Disgraces* GEJ says Adams Oshiomhole is Benin’s Candidate on: 2-07-2012 05:03 PM
Quote from: dedonmicky on  2-07-2012 02:57 PM
Is this palace or resturant?

lol you no well
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Women Are Top Users Of Bleaching Creams - W.H.O on: 22-06-2012 06:42 PM
this is rubbish  the scallywag that filed this report has he or she been to Senegal before?
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 52years Italian Accused Of $111,000 Fraud Commits Suicide Under EFCC Custody (Page 3) on: 20-06-2012 06:49 PM
Oyibo Pepe lol i no blame am na my people wey dey turn mugu if them see oyibo like say na me tell that woman say make she give me that money make i sell that thing for am she for no gree
45  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Funke Akindele and Her Husband On Honey Moon In London on: 14-06-2012 11:21 PM
Quote from: Idbabe on 14-06-2012 11:54 AM
U did not get ur fact correct, bad belle.  Find out more

so dat mumu no even sure say na second wife she be na waoo people with their mouth
46  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Funke Akindele and Her Husband On Honey Moon In London on: 13-06-2012 04:30 PM
Quote from: naturalqueen on 13-06-2012 03:56 PM
Enjoy urself while it lasts...... Congrats

can we do the same Grin Grin
47  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Funke Akindele and Her Husband On Honey Moon In London (Page 5) on: 13-06-2012 02:09 PM
ok
48  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Funke Akindele and Her Husband On Honey Moon In London on: 10-06-2012 10:07 PM
Quote from: ajanni on  9-06-2012 11:24 PM
yes
half a bread is better than none

my brother Ajani that is if the bread is not spoilt oo coz kwili kwili is better than a full loaf of bread that is spoilt, i no mean any thing oo  Grin Lips Sealed
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: what is love? on: 8-06-2012 11:41 PM
Quote from: ajanni on  6-06-2012 09:42 PM
so you don,t know what LOVE is?
how old are you ? MADAM

Ajanni help me ask am oo this post just do me some how for body
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: what is love? on: 8-06-2012 11:40 PM
@poster Love is Loving Love
51  Forum / Relationships & Romance / Re: A Note To My Future Husband - Ladies on: 8-06-2012 04:33 PM
lols
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 12 Things Women Do Better Than Men on: 6-06-2012 07:48 PM
and una lie better too e be like say u forget that one
53  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nothern Christian Militants,AKHWAT AKWOP Give Seven Days Ultimatum on: 6-06-2012 02:25 PM
No mind them all na the same Aboki na wetin dem wan use cover up small
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dana Airplane With 153 Passengers Crashes In Lagos on: 3-06-2012 06:44 PM
this is too sad
55  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 45 Chinese Citizens Arrested, To Be Deported [Video] on: 25-05-2012 07:32 PM
abeg if una dey deport them make una deport their phone join dia papa
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A Yoruba Teacher In the UK Face Jail For molesting 14 Years Old Girl (Page 3) on: 24-05-2012 03:00 PM
the mumu teacher like fresh tomato
57  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Super Sexy Rich Nigerian Single Ladies (Multi-Billionaires) on: 23-05-2012 08:36 PM
Quote from: kendoglory on 23-05-2012 04:14 PM
I am Kenechukwu Prince a Nigerian From Enugu State, a medical student...i need help any Lady to finish my admision processing. I promise to sincia and honest to you
070 3924 6094


bros cool down this girls dem no dey reach here
58  Forum / The Buzz Central / Re: President Goodluck Jonathan Featured in Vogue Italia on: 23-05-2012 07:56 PM
too long for me i can't read it all, abeg una wey don read am finish i hope say nobody die for inside the news?
59  Forum / Relationships & Romance / Re: TRUE or FALSE? Nigerian men are gold diggers on: 20-05-2012 05:52 PM
lol i agree with you fine girl but you don't have to be afraid of any Gold digger cos i am so sure that you have no Gold mile so i don't see what naija men will dig from you unless weda na ur charcoal dem wan dig YEYE PIKIN Grin
60  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerian Lesbian, Gay and others In London Protest Against Anti -Same Sex Laws on: 18-05-2012 11:47 PM
let them go to Oshodi and protest then i will take them serious, that is if they make back to london alive 
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 108