i sincerely hope dat EFCC will do a gud job of probing on diz mad man who after d lost of 8 vibrant staff of CBN went to lavish nigerians' money to d good for nothing king of his village for turbaning, as if dat was nt enough has d gut to wear diz rag to his grandfather's office/company. na God go punish all of una for us.... animalssssssssssssssssssssss
anybody that will solve the problem of Nigeria must chop belly full, in fact only you should chop all the food we have in the market bcos u are the president.
na wetin our government people dey eat dey make dem no dey get sense, how can one person eat N1.5m in one day, hahaaaaannnnnnnn! wetin happennnnn dem dey do party for in stomach?