Show Posts
Pages:
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / a need help oh on: 30-01-2009 11:38 AM
abeg wona help me, if woman love two men, how she fit chose  who to marry when dem ask am for marriage?
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MENTAL WARD on: 30-01-2009 11:32 AM
My My, that patient #1 dem need to change his drugs
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: LETS SEE WAT U GOT IN UR BRAINS on: 30-01-2009 11:19 AM
Kai this people go kill me.mami u to try oh, how u go ask make somebody give u anwser? abi u no know where to find am, just go google e go giv u the ans
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: watin na on: 27-01-2009 07:18 PM
wona don kolomental all.who di kolo and who no di kolo. emma di just express yim mind.where the wahala?
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Dead Engineer on: 27-01-2009 07:08 PM
wondas, abeg wona help me ask am, na babe or na guy put this joke.
but anyway sha a enjoy am well well.i hope say when God sue satan e be ready for blood battle
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE DONKEY on: 27-01-2009 06:45 PM
baam.this bishop really get ass problem.weti be e wahala sef, ass na bad thing? himself e no get ass?
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PIZZA on: 27-01-2009 06:38 PM
dat man na better bobo, just like me a for talk thesame thing
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A really Bad Day on: 27-01-2009 06:28 PM
bros this one big
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no more secretz on: 27-01-2009 06:26 PM
sis u make my day, a go try this one Grin Cheesy Grin Cheesy Cheesy Grin
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How to Cook a Turkey on: 27-01-2009 06:18 PM
a go die,kai if u do this, that mean say u fit detrone queen
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEVER LIE TO UR MOM on: 27-01-2009 06:15 PM
Kool, this one make me laugh soteh my boss nearly sack me.thumps up sis
Pages: