person wey carry small pikin something up go still be the one to bring am down when hand beging to dey pain am.Emmanuel dey ask where this country dey go,this country dey go aso rock.you run leave your country,who you want make him do am well for you?.Oga pete Edochie nothing do you,na people wey you better pass wan chop small from your side.