Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5
41  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 08:20 PM
Quote from: xter on 15-10-2009 08:14 PM
i know u dey enjoy  now.......shey no be the pocket wey u dey pick wey make uncle fashola wan put u 4 prison u dey pick for ghana...........well maga plenty for ghana but here ...........

   I go report you to police becos i dey suspect you say that be what u dey do for naija dey spoil out father land, giving nigeria bad names.....
42  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 08:09 PM
Now i know say u dey sick, make u come ghana see say i dey enjoy here...
43  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 07:56 PM
See fear dey your face self
44  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 07:46 PM
Quote from: xter on 15-10-2009 07:36 PM
if i get sharp cutlass 5 minutes too much for me to take ur heart

  Why u no dey look face? well make u take two hand cover ur month well the smell too much!!! hahaha lol Cheesy Cheesy Cheesy
45  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 07:34 PM
Quote from: xter on 15-10-2009 07:28 PM
i will take ur heart then.....money don come be dat

 hahahaha what make u thing say u go fit take my heart? lol
46  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 07:26 PM
Quote from: xter on 15-10-2009 07:05 PM
ok keep on repairing shoes

 SORRY I KNOW U ARE ANGRY COS U DONT HAVE ONE.....JUST TAKE HEART
47  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 07:03 PM
I just dey nothing dey happen my shop is moving great Grin
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 15-10-2009 06:31 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 09:21 PM
Quote from: ugofly on 14-10-2009 09:16 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 09:07 PM
Quote from: ugofly on 14-10-2009 09:03 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 08:38 PM
i bin dey think say u dey drink shepe .....mixed with kunu Grin Grin Grin

Back for you, no i get planty money so i no want ur money okay?
49  Forum / Relationships & Romance / Re: PUT THIS LOVER IN PRAYER on: 15-10-2009 06:24 PM
COULD DIS BE LOVE.....LOL Cheesy
50  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 09:16 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 09:07 PM
Quote from: ugofly on 14-10-2009 09:03 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 08:38 PM
i bin dey think say u dey drink shepe .....mixed with kunu Grin Grin Grin

 No need to suspect me i wan help u, that be why i wan come see ur perent so dey for take u go see pastor before its get's out of hand..
51  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 09:03 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 08:38 PM
i bin dey think say u dey drink shepe .....mixed with kunu Grin Grin Grin

 LOL I NO JUST GET YOUR TIME. WETIN BE UR NUM?
52  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 08:36 PM
Nothing i just eat banku
53  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 08:13 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 08:08 PM
Quote from: ugofly on 14-10-2009 08:04 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 08:02 PM
Quote from: ugofly on 14-10-2009 07:59 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 07:54 PM
ask me again

 Its you i am talking to.... I say i wan come tell your perent say make them look after u very well before u go run from house enter bush and u should understand what that means...
54  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 08:04 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 08:02 PM
Quote from: ugofly on 14-10-2009 07:59 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 07:54 PM
ask me again

 I just wan make u come tell my people make b4 them watch me run enter bush LOL

ugo...look above ...and see wetin u type hope u never don dey enter bush..... Grin Grin Grin
I understand weytin i write becos i dey go school okay?
55  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 07:59 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 07:54 PM
ask me again

 I just wan come tell your people make them watch you before U run enter bush LOL
56  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 07:52 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 07:48 PM
Quote from: dimejikemi on 14-10-2009 07:44 PM
NA FISH NA. IN DEY SELFISH. LOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOL.

Oh boy where you dey live for naija self?
57  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ANGELS ON GUARD on: 14-10-2009 07:44 PM
U TRY
58  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What Happens When You Fall In Love With......... on: 14-10-2009 07:40 PM
SO WHAT DOES THIS MEAN THEN, HOW DOES IT MAKE FUNNY?
59  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 14-10-2009 07:35 PM
Quote from: coolguys235 on 14-10-2009 07:29 PM
rubishhhhh  posted b4
   
   That is all you sabi which one come be your own if posted before?
60  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / GOD I"M COMING on: 14-10-2009 07:26 PM
A teacher asked"wot part of the body goes to heaven first?"A child replies"feet- coz every nite i c my mum with her feet in the air screamin GOD I'M COMIN!  LOL Cheesy
Pages:
1 2 [3] 4 5