See me see wahala. How person go kill me for my own property wey I sweat before I get? If na my person wey dat kelechi kill, na juju I go use follow am. I go do am sotey...................... life go tire am. Wicked man
O GIRL YOU DEY SHOW YOURSELF
SO YOU SABI JUJU WELL WELL