Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Relationships & Romance / Re: Let me confess. I have cheated. on: 10-07-2009 06:16 AM
Quote from: brightossy on  8-07-2009 11:13 AM
Is it advisable 2 tell ur partner dat u ve cheated? Or How would u feel if ur partner tells u s/he has cheated?


poster,if dis na ur real picture,thunder go fire ur papa and ur mama cause u too old to come dis kind public site dey post rubbish.and beside u nor be like nija for my eye..but if not, nor try phyuk up go dey tell ur woman something like that oh or some go do u pay back times 3..trust girls for heartbreak..dem dey package am finish
22  Forum / Relationships & Romance / Re: Age on: 10-07-2009 06:13 AM
Quote from: AngelAmanosi on  9-07-2009 03:25 PM
Do age matters in a relationship?am a girl of abt 25 of age and i met a man who is very serious and want to settle down with me but he is far older than me abt 14 years but he is a nice man.pls i need good advice.
thanks

poster,u nor dey fear joystick?? say u nor see ur age mate abi wetin
23  Forum / Politics / Re: My pains, my regrets, by Alamieyeseigha (2) on: 10-07-2009 06:08 AM
E dey obvious say u nor get work..anybody wen nor get work na go sitdown dey read this vovel wen u compose here..abi na copy paste u do??
24  Forum / Relationships & Romance / Re: Does she really deserve the mistreat? on: 10-07-2009 05:56 AM
Quote from: Chudyogbuabo on  3-07-2009 09:26 PM
True love they say knws no bound..av cum to agree with ths..am in love with ths gal.initialy she treatd me lyk trash..but we became pretty close sm mnths afta.even made out and all..but she returnd to ha mistreatments again..nw she is trying to gt me bk per say..do u thnk she derserves 2 b punishd 4 d way shez bn treatin me?my broda reckons i do.persnaly i dnt.wot do u thnk?

guy if u watch comments for here,na the ugly ugly ones dey say make u forgive and take back cause e hard for dem to get their own girlseven if dem shit for their head..u even phyuk up to bold talk dis story for public cause i wish na were i dey u dey right dis bushit,i 4 kick ur assss..even bible talk am say time go come women go dey find men and nor go see.so why u wan die for one woman abi she wash that tin for u to eat??

i dey ves as i dey read and write about ur article so...nor let me hear say u near that girl again oh....broda use ur head....nna joke i dey oh..follow ur heart
25  Forum / Relationships & Romance / Re: sex-how would u know on: 10-07-2009 05:46 AM
Quote from: Phil2 on 29-06-2009 03:47 PM
hey preetyinstinct, u luk sweet.. lol  Wink  Kiss



bros abeg how many yrs u be??cause u dey old some how to me wen dey ask this kind questions
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why are women deceptive about number of segxwal partners? on: 10-07-2009 05:42 AM
Quote from: oas27 on 30-05-2009 01:18 PM
Most women will say they have had about one or two....
but the truth might be around 10 or more....
Why can't they say the truth?


broda u funny oh..if ur babe tell u the truth say she don date 10 exs,u go near am again?Huh?

na make i swear say na virgin i go marry oh
27  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 10-07-2009 05:37 AM
Quote from: naijapals on 15-05-2009 12:48 AM
The final round of the personality award.

Congratulations to the finalists!



Nna,i nor gbadu dis one oh..why na only girls go final??? panel of judges!!!dem don come again oh

Sorry oh..na mistake i take talk am
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerians will be able to buy brand new cars for just N400,000 on: 10-07-2009 05:34 AM
Quote from: teeco on  7-07-2009 09:25 AM
Nice one

Dguy,nor vex abeg answer me: If dem dash u dis car(toy),u go gree take am??? Even our last baby go insult anbody wen use this car as gift to am..by the way na Indians wen nor civilize,na dem wan do car wen Nigerians wen their eyes tear wella go ride wen america specs full ground for like 2k usd?Huh? with 400k,u don ride beta 2nd hand motor for niger na.. fellas i dey lie?Huh?
Pages:
1 [2]