Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7
101  Forum / The Buzz Central / Re: INIEDO's WEDDING PICTURES...what do u think? on: 30-09-2009 11:47 AM
SO SHE HAS FINALY GAVE IN AND WHO IS D LUCKY  GUY? I PRAY MAKE D MARRIEDGE LAST 4EVER OOH, BCOS ALL DIS ACTORS AND ACTRESS THEIR OWN TIRE ME
102  Forum / Sports / Re: Nigeria/Tunisia World Cup Qualifier: Eagles killer squad unveiled on: 30-09-2009 11:39 AM
NAIJA NO FIT AGAIN FOR FOOTBALL, MAKE WE FASHI DEM
103  Forum / Sports / Re: Who is the best? torress, ronaldo or messi on: 30-09-2009 11:37 AM
C RALAHHH STILL REMAIN D BEST TO ME
104  Forum / Sports / Re: Usain Bolt gets N1.39 billion Bonus on: 30-09-2009 11:25 AM
but una don test dat guy? una sure say dat guy no dey under drug? bcos this how maria jone dey rain during her own time later, later we come discover say she was under drug. bliss come blow and we see fowl yansh.
105  Forum / Sports / Re: Usain Bolt gets N1.39 billion Bonus on: 30-09-2009 11:22 AM
word
106  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Our President Son on: 30-09-2009 10:03 AM
TEECO, U GET BAD MOUTH OOH! BUT NA WORD U TALK SHAAA!
107  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: bottom! bottom!! bottom!!! on: 30-09-2009 10:00 AM
OMO MAKE I GO EAT FIRST B4 I GO FALL BCOS OF BOTTOM
108  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: new vaccine for hiv virus! on: 30-09-2009 09:54 AM
I BEG MAKE UNA BONE DAT THING, NOTHING LIK THAT OOH, GUYS MAKE UNA PROTECT UNA SELF AND PLAY SAVE. FORGET ABOUT ANYTHING LIK VACCLINE OR VACCINE
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 700,000 versity students to walk Naked in protest on: 30-09-2009 09:49 AM
THEY NO GO FIT TRY AM! DEY NO DEY TELL MAN, NA UR BODY GO TELL U!
110  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 732 Nigeria Citizens in Chinese Prisons on: 30-09-2009 09:37 AM
TEECO, THANKS A LOT FOR RAISING THIS TOPIC, HALF OF NIGERIANS HERE IN CHINA WANTS TO COME BACK HOME BUT THERE IS NO MEANS FOR THEM BCOS OF PERNALTY FEES THEY HAV TO PAY B4 THEY LEAV. GOOD TOPIC FROM U TEECO. I DEY FEEL U DIE.
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 200 Level- Unillorin Student commits suicide on: 30-09-2009 09:27 AM
STILL PASSING
112  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2FACE BABY on: 30-09-2009 09:20 AM
NNA, NAWO WAIT 2FACE DO AGAIN? WAITING DEY GIV AM NOW! COMMISSIONER FOR WHICH THING AGAIN?
113  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hi!! I'm Da New Member!! on: 30-09-2009 09:18 AM
NNEOMA, U RE HIGHLY NNOO!. WE ALL WELCOME U TO OUR WORLD AS WE RE TOGETHERNESS IN ONE LOVE.
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Cocaine in roasted chicken!……NDLEA nab three suspects on: 30-09-2009 09:03 AM
looks lik d security agents in naija airpot is very active at work dis days, was it not day b4 yesterday
they nabb one woman who stuff d stuff into her 120kg into her anus and vagaina.
115  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female corper raped to death on: 30-09-2009 08:47 AM
those behind all  this killing and molesting in our country shall never go unpunished. thier day of doom is coming. soon and sooner they will met their waterlooo.
116  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A man looses ear for gossiping on: 30-09-2009 08:34 AM
but that serves him good, what his concernment for d guy relationship wit d girl.
maybe d guy wann marry d girl, na em edet come carry em cowbel come come.
117  Forum / Relationships & Romance / Re: Why are gurls called baby ?? on: 29-09-2009 08:04 PM
I NO KNOW FOR DEM OOH! HOW PERSON GO SEE OLD WOMAN HIM GO CALL AM BABY.
DAT ONE NA OLD MAMA YOUNGY.
118  Forum / Relationships & Romance / Re: How my wedding to Kefee ended - Alec Godwin on: 29-09-2009 02:33 PM
I DONT HE REALLY KNOW HOW TO HANDLE HER WELL ON BED, SO SHE TRY TO LOOK FOR WHAT SHE COULD NOT GET FROM HIM OUTSIDE
119  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Killed Undergraduate Over Bribe - Witness on: 29-09-2009 02:25 PM
TEECO, I HOPE THEY CATCH D POLICE MAN?
120  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Killed Undergraduate Over Bribe - Witness on: 29-09-2009 02:22 PM
NNA EEH, BUT THIS KILLING OVER BRIBE DON DEY TOO MUCH FOR NIGERIA POLCE OOH
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7