Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shock!!U.S Sues Nigeria Up To $16m For Unpaid Taxes on: 16-01-2010 05:00 PM
i believe if na Obasanjo be dis president dis kind thing no go dey happen, Obasanjo no good but no be 4 dis kind thing
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shock!!U.S Sues Nigeria Up To $16m For Unpaid Taxes on: 16-01-2010 04:35 PM
nigeria self everything about nigeria dem don spoil, their name no 2 good again, now a whole nigeria dey hole taxes
wetin dey worry dat country self? make una wey day inside d country help tell d govt to pay America their money. last time nigeria person won go bomb America now the same nigeria no won pay their taxes
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Confession of Nood dancers: How we were arrested and segxwally abused on: 12-12-2009 11:57 PM
4 me police no do anything bad. all dose 9ja girls their own don 2 much jale
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped on: 14-11-2009 07:37 PM
Na wa o o! all this kidnappers, dem no dey fear self? why be say na Osofia nwaezeigbo, dem see to kidnapp.  the people wey dey eat all nigeria money, dey no dey see dem......abeg who no dem just go tell dem to leave Osofia
b4 i loose my anger on dem...if dey see people wey dem supose to kidnap dem go trow way deir face......
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: new vaccine for hiv virus! on: 3-10-2009 01:01 PM
I THINK THE VACCINE OF NA GUY MAN BUSINESS, GUY MAKE BE CAEFULL DOWN THERE,
NO GO PUT HOPE ON WHT SO CALL VACCINE, MAKE E NO GO FAIL YOU!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: new vaccine for hiv virus! on: 3-10-2009 01:00 PM
I THINK THE VACCINE OF NA GUY MAN BUSINESS, GUY MAKE BE CAEFULL DOWN THERE,
NO GO PUT HOPE ON WHT SO CALL VACCINE, MAKE E NO GO FAIL YOU!
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Graduate income in Nigeria on: 3-10-2009 12:54 PM
TEECO MY BRODA HOW FAR NA?
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Graduate income in Nigeria on: 3-10-2009 12:44 PM
QUESTA NO WE DONT LIVE INSIDE SHIP. I GO TO WORK
WITH THE SHIP,
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Graduate income in Nigeria on: 3-10-2009 03:54 AM
how can somebody manage with such income, thank God im not in that conutry
called nigeria!
una dey try sha!
Pages: