Show Posts
|
Pages: |
62
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real (Page 21) |
on: 20-02-2012 01:43 AM
| MONKEY NO FINE BUT IM MAMA LIKE AM. Remove d log in ur own eyes b4 u tell someone 2 remove d spec in his eyes. IF d guy get good intention or bad intention for the marriage, its nobodys bizness. mk una spare d guy. who no no, no go ever know. some de critize him, WHY]? for wht? live ur life and let others live their own. | | |
70
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Video] South African Woman Arrested For Hiding Cocaine In her Dread Locks |
on: 17-12-2011 05:24 PM
| Chaiii Oh boy no bi small thing,i really shade tears for this girl,see bird wey enter route,this chin chin people don tipia this the bird for odu ugbo Ugwu Edeh.
Na people wey work the maket no do am well,they no surpose to use white lylon for the market at all,they suppose use black nylon throughout so that nothing wey like white go show for her head,then after that dey go come use hair diyle con diyle the hair all together,no one go fit notice any white color on her hair.It is a nice job but they no arrange am well.
This bird don fall into basket and to comot dey hard,why i no be say na 4 Europe dey catch this bird.Ugwu Edeh no be place u fit play with,allthough guys dey enter,dey commot but na 10 out of 100 dey succeed.
I wonder why the UN go allow this chin chin people to be killing people caught on drug trafficking.The world suppose put mouth for this kind thing.E no cornce me na becos e never reach your side,when e reach ur side,e must concern you na yim make i dey talk this thing.Drug trafficking no bad to impose death sentence to victims,na de same like other crimes.
The girl no thief oh,na girl wey dey hustle for her life,na business she go,buying and selling like other business.I pray maybe God go touch the mind of these chin chin people so that they no go kill this fine creature God made.
My man u don talk am finish. Ugwuedeh,Chinko,Malay and Singapore is not among, I pray that God will grant her freedom, street is not easy, Esta vida no es fácil- this life is not easy | | |
71
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: [Video] South African Woman Arrested For Hiding Cocaine In her Dread Locks |
on: 17-12-2011 05:48 AM
| AMIGO USTED TIENE RAZON PERO LE CUESTA A LA GENTE ENTENDERLO,, PERO BUENO.. A MI ME HA DOLIDO MUCHO POR ESA CHICA..... BUT THE PERSON THAT SENT HER TO ASIAN CONTINENT WHERE THE HUMAN RIGTH ARE NOT RECOGNIZE IS A MUNSTER. QUE LASTIMA.........
Exacto yo tambien, qué mala suerte de la chica, ella sabía que los países asiáticos no es muy buena,He perdido a muchos de mis amigos en Chinko. survival percentage in asia is 50/50. | | |
76
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Light Skin Vs. Dark Skin |
on: 3-03-2011 01:40 AM
| I do not discriminate against color of skin, I have experienced discrimination in Asia, It was part of the tins dat made me to run away, Oh God.; Right here in South America, the latino blacks sees another blk skin as a devil,they hv a natural hatred when they see anoda blk skin, they discriminate against each other.
A white girl can luv a blk guy to the core while white guys hv no atom of love for blk girls. Let us nt be overcarried by dis color of a tin.,
I have no preference, every every goes. Estoy muy feliz por mi color | | |
77
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Edo girls demand an apology |
on: 17-12-2010 01:38 AM
| Prostitution is everywhere,whether na east,west,north or southern part of Nigeria. Most of us here are customers, i mean d street chicks, lets be realistic.
I am nt here to castigate any tribe but lets just not point our fingaz in one particular tribe. I am not from the tribe either. This is a wicked generation.
Make una feel me. Lets take dis world as we see am, cos nobody holy pass. People they committ atrocities everyday,
| | | |