you guys are just fooling yourself here.okay i am after that mistura now.. i go start to dey send her mails....no fair ooooo guy.. just dey kidd you...
i dont know why you guys are speculating on this issue.. 100naira can feed you wella...you buy bread 50naira, beans 30naira. and you buy 10naira pure water....you will still have 10naira change....Lol.....make una think.. there are alot of things 100naira can buy..dont forget garri....lol
where do you get that from? that M.I will go and represent 9aj at a world rapper show?? that one na lie.. okay tell me who go represent u.s?.. this guy wey post this stuff just too like M.I but you no like am reach me..Lol
point of correction nollywood is divided into two.. the yoruba part and the english part.. so which one una be dey talk??? she ghanian actors and actress fit act for yoruba film??? make una tell me