If a girl cnt cook ford me when dating her,i belive she can not as well cook if i marry her, is only proud girl won't cook, may God not let proudness steal our blessing from us.
If ur perents na naija y u de insult men? abi u don miss track? make u look 4 somebody to teach u how to coock bcos no man wan take e money marry woman wen nor sabi coock or if u de europ come make i teach u.
Nigerians, this matter nor bi small e reach to de shout ooo de wan kill us 4 our country, Govt make una help us bring those people to justic make the world see am ooooooooo. Evil shall slay the wecked.