why dem go make up, when all the guys do na 2 dey do cultism,club,robbery,yahoo yahoo and d girls aristos,hustling 4 human hair,dey jump 4rm one car to another,stay Facebook 247,the govt doesn't care or corrupt lecturers.this na d beginning soon na animals go dey strole around campuses.make una seat down 4 una papa house fold hand dey blame Buhari.
::)senseless post.firstly edo state and how can someone give birth to slippers or holy bible.poster go find work b4 you begin blame your problem on your step mother