she think say she fit dey code us for here bcos she type states no be type she type am she dey for for the united state of anambra ok so anmbra citizens hook up fast fast
omo you neva see wetin pass you if you see some center of excellence you go run like say tomorrow no dey e beta make you dey ask person wey ask you out how long and big in center of excellence be oh i talk my own oh
i think the black woman understands nd she is ready to suffer with their husbands in the stead of white woman who doesn't care about your problem she would rather divorce you that sorting out things with you that is my opinion
yea i agree the with the fact of moving on because as a result of moving on you may find another person more better than the person that broke your heart