Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US Army prepares for Nigeria’s possible break-up (Page 3) on: 23-01-2012 06:12 PM
 The centre is no longer intact...it cannot hold...things fall apart Huh?
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US Army prepares for Nigeria’s possible break-up on: 23-01-2012 05:48 PM
Wetin una dey expect before...no be hammer dem hammer una together in 1914...abi which year be dat sef?...de British call am HAMMER-LGAMATION...as de nails dem don dey comot...na scatter scatter...Nigeria we hails thee..
3  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm Tired Of Being A Good Girl; Says Female Pastor (Page 2) on: 20-01-2012 01:29 PM
By the way, who anoint am as pastor sef?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm Tired Of Being A Good Girl; Says Female Pastor on: 20-01-2012 01:27 PM
U think say i got fit believe  this one...good girl my foot...i beg go sidon joo
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Trade Union Congress President, Peter Esele Gets Political Appointment From GEJ on: 20-01-2012 12:45 PM
E gba mi oooooooo......
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Girls demanding for recharge cards on: 22-07-2010 06:45 PM
well, me i thank God say na girl start this thread. d tin don master d girls. b4 u say j.r, dem don ask 4 recharge card. wetin dey worry dem sef? maybe dem no get shame, pocket leechers!!! Angry Huh?
Pages: