remember sey no be ur house...na ur broda house......just tell ur broda sey u won leave d house....then after sometime, just call am and tell am d reason why u leave the house.....na advice i dey give u o...if u go follow wetin truenaija2 dey talk, u go jus fall in2 pit...take it or u leave it....