Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Which club has the the highest number of fans in NIGERIA? on: 24-09-2009 10:46 PM
na house club get the highest bcos na house everybody for watch d match,no body de go any place.up house fans
2  Forum / Sports / Re: MARADONA and PELE, Who is the best? on: 24-09-2009 10:44 PM
if no be white powder one of dem 4 no fit play well ohhh.make una check am.
3  Forum / Sports / Re: the blues on: 24-09-2009 10:41 PM
see as e dey pain rosemary for body.if we no fit play we go fit clap,how u see am?
4  Forum / Sports / Re: Wigan Athletic Vs. Chelsea [Sat 26 Sep, Premier League] on: 24-09-2009 10:39 PM
no be team like wigan go put sand for we garri.na we get this cup.make we look to champions.
5  Forum / Sports / Re: Man. U vs man. City on: 24-09-2009 10:36 PM
no worry urself with man u or man village.talk of the blues bcos e dey everywhere.no be red.
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you keep a rape pregnancy? on: 24-09-2009 10:30 PM
make una no talk watin una no go fit do.watin u go tell the pikin wen he grow up say im papa na robber or some body come ask you say watin ur pikin papa dey do for living.na only u go go house go cry everyday say if u know na abort u for abort.make u think  wise oh my sister.
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you keep a rape pregnancy? on: 24-09-2009 10:03 PM
make una no talk watin una no go fit do ohhhhhhh.only see wen u go see ur girl talk wit another man go bring fight for house come talk of say dem do d thing.abeg make una leave matter till e happen to una bcos e no easy to look pikin wen rape bring oh.make una think well well.
Pages: