Show Posts
Pages:
1 ... 26 27 28 [29] 30 31 32 ... 34
561  Forum / Politics / Re: CAN U UNDERSTAND THIS LANG on: 11-05-2010 02:45 PM
who no's na him sabi  Lips Sealed
562  Forum / Politics / Re: EFCC ARREST BUKOLA SARAKI AND SOME LEGISLATIVE MEMBERS on: 11-05-2010 02:38 PM
those guys are heartless
563  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MYSTery WORLD on: 11-05-2010 08:16 AM
videos and pic's ur say is after d man said he gone without food and water  that he's been takeing to the hospital and spent 4 or 5 days
564  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Homosegxwals on rampage as they r now recruiting members online on: 11-05-2010 08:08 AM
guy! make he start am 1st b4 God go come do d rest dose ppl too much
565  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two Die In Well Over 1000 Naira on: 11-05-2010 07:54 AM
Quote from: spekay on 11-05-2010 04:01 AM
Quote from: ejibond on 10-05-2010 07:40 PM
Quote from: ajanni on  6-05-2010 08:34 PM
chei. igbo peoples are at it again , inocent peoples for money making rituals Huh??? only GOD can save and only HIM can judge
U no get beta word talk? U no even blame those mumu wey risk dere life 4 1k, na igbo u see dey mention.

LMAO
ok he come put am 4 igbo woman head
566  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: MYSTery WORLD on: 11-05-2010 07:51 AM
lie lie 4 7o yrs
567  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos Deports 15 Alien Beggars on: 11-05-2010 07:47 AM
 Cheesy Cheesy Cheesy Grin.........
568  Forum / Sports / Re: man u on: 11-05-2010 03:46 AM
@poster ur not sure of what u r saying
569  Forum / Sports / Re: Best midfielder in Africa on: 11-05-2010 03:42 AM
i think Essien
570  Forum / Sports / Re: Why Lagerback dropped Moses on: 11-05-2010 03:36 AM
dat one na notice me Huh? make we naija no am!
571  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hw do u want to... on: 10-05-2010 06:46 PM
comeing..............
572  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan orders police boss to restore Ribadu’s rank as AIG on: 10-05-2010 04:34 PM
lets be hopeing 4 d best!!! and be pray 4 it
573  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two Die In Well Over 1000 Naira on: 10-05-2010 04:25 PM
Quote from: ajanni on 10-05-2010 04:05 PM
i quite believe the woman uses remote control on them
  ajanni why u tink like dat? u sure say na tru stori be dat
574  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man, 34, kills 64-year-old mother, says it’s to fulfil the scriptures on: 10-05-2010 04:15 PM
 some tin dey behide dis  Sad news but na who come read dat kind scripture 4 him? and ask am make him 2 fulfil am Shocked
575  Forum / Relationships & Romance / Re: G-String on: 9-05-2010 08:37 PM
na dat one way you go open yarsh b4 u see am  Lips Sealed
576  Forum / Relationships & Romance / Re: Can You Love Ur Partner To This Extend ? on: 9-05-2010 07:58 PM
 Shocked never seen something like this
577  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies can you marry a policeman? on: 9-05-2010 07:33 PM
Quote from: joehill4u on  9-05-2010 07:15 PM
@Miss p u resemble one of police's wife i know, i can see u don't want people 2 notice u...
r u sure abeg how can i know 1 if i see her
578  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies can you marry a policeman? on: 9-05-2010 02:49 PM
Quote from: ruffrugged on  9-05-2010 02:08 PM
of course ladies can. all nigerian police men are married and na women dey marry them no be spirit.
[/quote                                                                                                                                                                                       tell them some are leaveing fine more than this babes!!!
579  Forum / Relationships & Romance / Re: Can you do or live without sex? on: 9-05-2010 02:37 PM
dont worry im monitring d house   
580  Forum / Relationships & Romance / Re: Supposing that u ............... on: 9-05-2010 02:28 PM
guy na let dat 1 set u back i no how u feel it hurts 4 sure just take heart bro :'(  move on such is life  
Pages:
1 ... 26 27 28 [29] 30 31 32 ... 34