Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6]
101  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Court Freezes Ibru’s N500bn Bank Accounts on: 27-01-2010 08:31 PM
why!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! naija greed, oooh greedy woman, greedy president, greedy people...... 500 bn na wah oooh......  naija in some home dey live below 2$ a day ..... one woman 500bn  ,.   is this a country that know what people do with is money??? Huh?     baba God come, come, come  oooh
102  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’m Pregnant For My Uncle, Can Abortion Do Any Good? on: 6-12-2009 06:23 PM
look here... if the pregancy is not up to 3 months just go and adort it and if more then ....
my sis is then you cross alone 4 not talking b4 now......  Uncle why?
103  Forum / Sports / Re: U17 World cup final: Nigeria Vs Switzerland on: 15-11-2009 08:56 PM
nor be dream oooh naija Grin
104  Forum / Sports / Re: U17 World cup final: Nigeria Vs Switzerland on: 15-11-2009 07:56 PM
plays want to make name but na goal we need now ooooh .. Shocked
105  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped on: 12-11-2009 01:11 PM
the kidnappers na fool dem nor no anything... why them dey disturb the man wey dey suffer do e own .....make dem dey no who to carry ooh befor i swaer for dem
106  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nkem Owoh, Top Nollywood actor kidnapped on: 12-11-2009 01:02 PM
NA WAHHH OOOH!!!!   naija make una tell una leaders make dem wake to the right side oooh befor meat start to dey mis everyday for everybody pot ooooh.... well, make i passssssssssssssss oooohhhhhhhh Shocked
107  Forum / Sports / Can Nigeria win the the ongoing u-17 FIFA world cup? on: 7-11-2009 03:24 PM
GOLDEN EAGLET plz make una work hard then GOD go bless una with winning... that na the key to success oooh Roll Eyes
108  Forum / Sports / Re: Can Nigeria win the the ongoing u-17 FIFA world cup? on: 7-11-2009 03:22 PM
GOLDEN EAGLET plz make una work hard then GOD go bless una with winning... that na the key to success oooh
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / govt surve your problem first befor u do this. Strippers in Lagos state arrested on: 7-11-2009 03:09 PM
naija govt why!!!!! you always  think back why? why dont you surve your real problem? if i'm hungry i may do what ever that can put food on my table, since you have no job for me or help....you have millions of naira in your room and i dont have food to eat and you tell me that you love me and the country ooooooh you lie ......plz surve your problem befor arestting crime!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!  na una make me leave naija becoz of una greed for money naija get money pass the country wey i dey for EU but all of us dey leave fine  you seeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
 Huh?
Pages:
1 ... 3 4 5 [6]