Quote from: kd on 19-08-2011 05:23 PM
DATS WRONG POSTER ...U ARE SUPPOSE TO ENLIGHTEN D PEOPLE NOT GHIV WRONG INFO...WETIN U GO SAY AS GLOBACOM DROP DBANJ WEY B YORUBA BOI AND ENDORSE PSQUARE WEY B OMO YIBO...TRY THK AND KNW FACTS B4 U COMMENT.
tanks u oo tell those fools b4 dey start killing people and call it tribalism