Naija dey burn people dey die, ur first lady dress up with outfit wey make her look like frog wey dey inside nylon leather lookin for space to jump out. I pity naija, a country where all the leaders are jokers, never takes anything serious except looting.
ok, wat u mean is dat she should be on mourning cloths so dat u can have peace of mind dat naija leaders are nt jokers ryt?, y are u here commenting, y aren't you in church or mosque, locked up 24/7 praying, do u think a better nigeria is d job of d leaders alone?. How many hours do u think dey sleep and yet u r snoring away in d midst of all d blast. If u are in dat office, it wld have been more terrible than d way dey are handling it