Even chinese, india, brazil, russian presidents no dey speak english even france n germany so enlish no b him dey finish work una neva mumu wey sabi speak english? Me I agree wit apc mak a neutral body organise d debate how ait wey dey bad documentries of him go take be referee
because those countries are not English speaking country. Nigeria is an English speaking country so our leader should be able to speak. I jux baffle at how Apc supporters have been made so shallow minded that dey reason, speak and act from their anus, most annoying is those so called educated ones. I weep for our future bcos the youths dat we are hoping on are blind.