no body dey fight corruption for dis tenure....na people wey no follow for him league go suffer am.......all buhari cows wey slim before,,,dem don dey gain weight now,,na dem be first Nigeria family animals so dem don dey change diet
I never hear say any one don go to jail for naija since wey Buhari take over and dem start to dey probe all this people.....instead dem carry set thieves go screen by another set of thieves and Buhari tell us say he dey fight corruption......na only yahoo boys and petty thieves dey suffer am
simple logic.......if u want to protect someones account and the person isn't ready or don't have the opportunity to comply with ur condition yet....why would u freeze the persons account?.... this is just a move to legally steal from the masses and render some people useless for just no curse.....this BVN doesn't have to be deadline process....it have to be a nonstop process.....banks only have to prevent anyone who does not have BVN from making any transaction until the person is registered and have his/her BVN simple