Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Sports / Re: Nigeria announce 2010 World Cup squad on: 14-05-2010 11:22 PM
Quote from: orland on 13-05-2010 12:10 AM
Na so now.....olufina no dey?
U WAY DEY ASK OF OLUFINA NO SO UNA DEY TAKE DEY SPOIL SOMETHING U DON DEY MAKE UR OWN SELECTOIN IF THER GO THERE NOW GO PLAY MESS NOW NA U GO BE THE 1ST PERSON TO COMPLAN ABEG MAKE U PRAY 4 DEY ONE WAY U SEE PRAY
4 THEM THATS ALL
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Scales Fence To Evade Arrest on: 14-05-2010 01:57 PM
Quote from: ndjoe on 14-05-2010 03:40 AM
pastor you no try at all why you no go cameroon go open another church you still go Ibadan wey no even far from lagos guy na wah too youoooooooo u never even sabi fraud you go begin practise am,
my bros u talk better talk even enter togo go open another one the pastor 4 look 4 good advieser but e want chop alone make him surfer alone too
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Lagos! 10-Year-Olds Smoke Hemp In Ajegunle on: 14-05-2010 01:37 PM
all this one way una day talk no be talk make una come for GERMANY here come see wer A BOY AND a GIRL OF (8YEARS) dey smoke
even dey so call papa and mama dey light fire 4 them. my wife brother smoke in dey age of 6 so tell me. is every wer my peopel.
no be only 4 9aija e dey.here in ther school u will see them drinking hot drink even the police cant do them anything they only
copy they pass pot name and addres finish. u go see a boy or girl of 10 dey use,, iphone..that cost 800 to 1000 euro phone abeg live mater,,,only waytin i dey tell those way wan hear be say no let ur own person smoke in dey age of 10. or even smoke atall.
24  Forum / Relationships & Romance / Re: I think its high time i voice out, i need help on: 14-05-2010 01:02 PM
my own be say all this thing way the guy dey yan don hapen to many of us even me. i know waytin i see be4 i travel to europ if i
open my mouth 4 u. u go cry but no be everything way eye see finish mouth go talk. belive in ur god. na dat one
make u to become man so tell me if e hapen say u get pikin tomorrow now waytin u go tell am say na this one be ur story 4
life so take am jeje.and 4 ladys u no say person way no get money no dey chop better food so comot ur eye wer woman
dey 4 now cuz if u no do am na another problem u dey look 4.shin ur eyess :o
25  Forum / Relationships & Romance / Re: I think its high time i voice out, i need help on: 14-05-2010 12:43 PM
Quote from: fabmic on 14-05-2010 10:26 AM
guy just fast for more 356day nd 356 night God might answer ur prayer
hmm hmmm oh boyy u want kill dey the man with fasting see how many days u want am to fast na wa 4 u ooooooooo u fit kill person.
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 14-05-2010 12:29 PM
Quote from: ajanni on 11-05-2010 11:59 PM
Quote from: chudy1800 on 11-05-2010 11:20 PM
Those who live by the GUN die by the gun with there supports all of them.

if thats true , then America will be the first to die and perrish by gun , they not only manufactures but they also kills by it , then follow by yanmirin , and i means the IBOS
is like ur one of them i mean abdulmutallab. those who dont want to use there eyes to see American or IBO,,,,,, make GOD purnish dey MOUTH way u take talk am they.ösu,
27  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 14-05-2010 12:16 PM

Quote from: ajanni on 11-05-2010 11:59 PM
Quote from: chudy1800 on 11-05-2010 11:20 PM
Those who live by the GUN die by the gun with there supports all of them.

if thats true , then America will be the first to die and perrish by gun , they not only manufactures but they also kills by it , then follow by yanmirin , and i means the IBOS
u take call ibo 4 they.maka god purnish dey mouth way  :-X
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 11-05-2010 09:29 PM
Quote from: attamem on 27-04-2010 11:42 PM
Quote from: Micheall on 27-04-2010 11:23 PM
See this dick headed boy, The ediot has been brainwashed, coudnt even speack from his heart, had to read those few lines from a paper, Goshhhh wish he knows what he is duing cause saying that only is gething his ass so nervours..reminding me of Kanye when he spoke about bush like a scared ass kid

This are reasons why christians need to be seprated from this weird ass fanatic musliems
God!!!!
Please, don't take it globaly, you can do with him alone, but not in this way please.
All are not equal. You also have the bad once in christianity.tell me wer the get am for christianity e be like say u dey smok gurm self this foolish yeye man
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 11-05-2010 09:23 PM
Quote from: attamem on 27-04-2010 11:51 PM
Quote from: slyholy on 27-04-2010 11:11 PM
Abdulmutallab U THEY VERY, STUPID BECAUSE OF UR STUPID NESS AMERICA EMBASSY NO GIVE
MY FRIEND VISA TO STATE AND MANY OTHER NIGERIAN'S MAKE U REMAIN FOR JAIL FOR
THE REST OF UR LIFE.
If that ur friends are girls they most be prostitudes, and for the men robbery and 419.
So tell ur guys to remain in naija to help casava land get better fertility. Foooools.

 THE THING WEY DEY SOKOTO DEY UR SHOKOTO.
this man ur idot by saying this u dont even know what ur talking about ur foooooool BIG ONE OOOOO u dont know the topic self
30  Forum / Sports / Re: Why Lagerback dropped Moses on: 10-05-2010 10:07 PM
na watin dey hapen 4 9aij be that una done see am na. moses abe na watin be ur name go plat ur hair for mile2.i think say na person dey talk self.
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tiger woods phyuked 120 women in just 5 years on: 9-05-2010 02:30 PM
wating come be my own they na him money dey talk
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I N C R E D I B L E !!!: MOPOL shoots man for allegedly laughing on: 9-05-2010 02:26 PM
Quote from: freshprince2009 on  1-05-2010 08:20 AM
To Mr. Frank Mba:

Now that you are aware, you have to do your job by investigating the matter and bring the culprit to book. That is why you are a policeman. You don't just sit in your office and wait for the victim to report to you. The matter has been brought to your notice so do something. You guys are a disgrace and the real enemies of the people. It is an irony that whenever I hang out late in the night, my fears are not of robbers but of policemen. It is only in Nigeria that law-abiding citizens are always afraid of the police.

When I finished my youth service some years back, a friend of my dad who was a deputy commisioner of police offered to help me enlist in the ASP cadet course. I considered it an insult and my dad, to his credits, understood my misgivings. By the following year, I was still jobless and the offer resurfaced but I stuck to my guns. Today, I thank God I never gave in to being a policeman because of unemployment.
mr mba are u happen now to be an a nigerian police?
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I N C R E D I B L E !!!: MOPOL shoots man for allegedly laughing on: 9-05-2010 02:23 PM
Quote from: stranz on  1-05-2010 09:20 AM
nawa o,this policemen no be human being.the man for go join the afghanistian men at street wars
mr mba  are u happy now to by a nigerian police
34  Forum / Sports / Re: 2010 World Cup: Lagerback drops bombshell: No Sex, No Wives, No Girlfriends! on: 9-05-2010 02:15 PM
Quote from: Mr-World on  1-05-2010 09:06 PM
THEN EXPECT HOMO-segxwal FROM THEM
my guy na u talk better talk here wchi one be say boys no go stret they wast abeg i no dey for that one,
35  Forum / Politics / Re: Obasanjo to Bishops: ‘You’re the ones that need deliverance’ on: 9-05-2010 01:49 PM
obj is a fulish man
Pages:
1 [2]