Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD: 25 Years Old Man Kills His Best Friend Over a Pair Of Jeans on: 30-12-2011 09:12 AM
Kia so guys too dey share cloth... Rip chibuzo.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Egbesu Fraternity Claims Responsibility For Sapele Islamic School Attack on: 30-12-2011 09:01 AM
I dey una side no shakins joor. Those idiots think na only dem sabi craz.if u r sayin dey r innocent.why is it dat anytime d bastards attack xians some dwarts will b happy.they shld take it any which way jare.
3  Forum / The Buzz Central / Re: Rapper Sasha Wants Private Airline For Entertainers on: 4-01-2011 09:04 PM
na now i kw sey pple no like sasha...well u all  misunderstand d babe...e no easy at all wen u meet d rush 4 airport..just 4rm abuja 2 lag wit arik airline...i stood for 4hrs..whr i dey, dey stand 12:30 n 2:30 go...d thng be sey she go to far to talk of celebrities plane... dats is very impossible...she 4 address her complains to d various airlines... all d same naija we av 2 b proud wit our dearest sasha..
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Girl Killed In London on: 21-04-2010 09:14 AM
Short of words...God have mercy!
5  Forum / The Buzz Central / Re: Star Singer, Terry G Arrested, Released on: 18-04-2010 07:40 AM
swagg.... u no try at all.... u r lucky u dnt try this with ekpoma or abraka... u 4 kw wetin dey... I really dt know what this artists r turning to.
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Contaminated food kills 500 people on: 17-04-2010 05:42 PM
Food basket of the nation. 2face ur pple dey die oooooooooooooooooo
7  Forum / The Buzz Central / Re: Funke Akindele leaves GUS celebrity showdown on: 11-04-2010 09:15 PM
suliat kan ayetoro kan...u don try sha... we still luv ya. its nt easy jare
Pages: