all this celebrities no go let the ordinary people rest ? if them dress wan go out them go post am here,e.g (rita dominic) if them dey toilet dey sh*t them go post am here,e.g (tiwa savage husband) if them dey for kitchen dey cook common spaghetti them go post am here,e.g (ini edo) if them dey bedroom them go post am here.e.g wiz kid E.T.C una no go let the ordinary people rest ?
This guy knew what he is saying ooo, I trust Nigerians,,,,we all sabi say some of our movies are nothing to write home about,,,what is our censors board doing?