Show Posts
Pages:
1 ... 59 60 61 [62]
1221  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Exclusive interview with Rtd. General Teeco...... on: 26-01-2010 11:19 AM
ATENTION EVERYBODY!.....DIS IS NAIJA, AGENT 007....If dem kidnap ur babe,jst call me4 rescue but if na......well,una kw my work,no need to xplain...
1222  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What the phyuk!!! on: 26-01-2010 10:21 AM
Prety4eva...it is gud to knw say u don name ur price but 6million dey 3much naa.wel,no argument,cos dis one mean say d person go phyuk u 6million times...Now send us ur home adress.
1223  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Five friends on: 25-01-2010 11:23 PM
Hmmmm! Dis joke na maaad joke.oh! sorry,i don 4get say d poster dey "MAD" bcos im no get "BRAIN" he wan con "FOOL" "SOMEBODY" unfortunately,"NOBODY" fall 4 him.
1224  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Five friends on: 25-01-2010 11:13 PM
Hmmmm! Dis joke na maaad joke.oh! sorry,i don 4get say d poster dey "MAD" bcos im no get "BRAIN" he wan con "FOOL" "SOMEBODY" unfortunately,"NOBODY" fall 4 him.
1225  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What the phyuk!!! on: 25-01-2010 01:15 AM
Pretty4eva...Na wa 4 u with dis ur phyuk stuff oooh! why beating around d bush?if u wan phyuk, talk am make we knw so dat we go nominate person 4 naija pal wey go come phyuk u.Naija pple, no be so?
1226  Forum / The Buzz Central / Re: I feel honoured emerging Nollwood’s NO2 Sexiest woman on: 23-01-2010 09:06 PM
Oh mehn,i love dis joke,dis is d best joke i ve ever heard....
hmmm! if truely ini edo is d sexiest babe nollywood ve got,den dey are all jokers....
1227  Forum / Relationships & Romance / Re: Dying for love........Man, 30, kills self over failed love on: 17-10-2009 12:25 AM
wow thats a very touching story well no one knows what this guy has went through, the pain, the sacrifice, the resources and time he have given to her hardhearted and naturally wicked lover. i have seen some stupid comments people make, well nigerians are naturally fake and deceitful especially the girls, i dont blame you people no one knows what this guy have went through with this girl over the years, you people just come here and talk rubbish, well nigerians dont know what is true luv, they only know fake and  monkey luv. well iam just against the guy comiting suicide he should hold on no matter what. well men be careful loving a nierian girl.
1228  Forum / Relationships & Romance / Re: Dying for love........Man, 30, kills self over failed love on: 16-10-2009 11:26 PM
This is rubbish,i dont believe it...anyway sha,if na true then the guy na mugu..ode..oponu.anywey sha,
me na bond,i go dey bond the girls dey go.no shaking.
1229  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Premature ******** !!!! on: 2-10-2009 01:17 AM
Oh boy, waiting they happen!
Pages:
1 ... 59 60 61 [62]