Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Abeg music na music on: 18-10-2012 07:44 AM
na wah fir naijas
genevieve sing ,una no like,jim ikye sing una no like,omotola sing una no like ,tonto don come sing una still no like abeg who go sing wey una go like
2  Forum / Relationships & Romance / Re: I NEED YOUR CANDID OPINIONS on: 17-03-2012 09:49 AM
just pray hard about it,same happened to me last year and it turns out the guy is already married,so be very careful and do ur homework
3  Forum / Naijapals / Re: Chat room please on: 24-10-2009 05:02 PM
we really need that chat room ,abeg creat one for us Grin
4  Forum / Relationships & Romance / who do i choose on: 6-10-2009 03:06 PM
i hav two very nice and caring boyfriends who really loves me very much,but i am torn btw them i dont know who to choose,what do i do
Pages: