Why una dey expect anything good from that country? Every ministry is dead. I don't no how the sport ministry is run, but I no the Mobs are not ruling it well.
Una no how much this people spend to take get that position ? How many people they bribe? How many people they offend? ... To be a political leader na everybody dream for naija... Oga madam make una chop remain ooo, there is God ooo