Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pencil found in raped girl on: 30-04-2010 07:11 AM
Na wah oh,hw una dey talk self.do u think it's easy 2 come out n say 'I VE BEEN RAPED' do u guys knw d no_ of girls dat re raped each day? Do u knw d mental,physical,emotional trauma n insecurity dey feel . Accordin 2 d story d suspect attested 2 d allegation.so wat re we nt saying.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Atrocity- 17 year Old Girl Raped and Dis-Virgined by a Prophet on: 29-04-2010 09:53 PM
The so called prophet shld be hung. See d bad memory wey him put 4 d girl life.HISSSSS
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Some Pictures From 'Welcome To Lagos' By "BBC" on: 29-04-2010 11:15 AM
Nigeria a Nation blessed amongst Nations. Yet the peole suffer n perish in d midst of many all bcos some greedy ones re in power. Our leaders sold us out so y blame BBC.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11-Year-Old Mexican 'Rape' Victim Wants to Keep Baby on: 29-04-2010 10:56 AM
Odd world.wats so attractive in a 10yr old child.
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Two cops get death sentence for killing student on: 29-04-2010 10:49 AM
Hmmmm.NIGERIA POLICE,i dnt understand their role in dis country,their damage is far higher than their benefit to the Nation.HMMM
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Man Hides In Plane Tire Compactment on: 29-04-2010 09:23 AM
Na wah oh so this guy had up to 800k to use bribe abi is that nt wat the story says.him jst come throw away d money plus him life. Na wah oh
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Man Hides In Plane Tire Compactment on: 29-04-2010 09:22 AM
Na wah oh so this guy had up to 800k to use bribe abi is that nt wat the story says.him jst come throw away d money plus him life. Na wah oh
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man shot dead for stealing palm wine on: 29-04-2010 09:01 AM
No be small WAH, ordinary palm wine na him make 1 person delete another person. hmmmm.....
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 29-04-2010 08:55 AM
The truth na say d boy na fool.hw person go advice u 2 put ur hand 4 fire u go put am.after all na him ass dey on fire. NONSENSE!!!
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 29-04-2010 08:54 AM
The truth na say d boy na fool.hw person go advice u 2 put ur hand 4 fire u go put am.after all na him ass dey on fire. NONSENSE!!!
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Abdulmutallab Training Video In Yemen on: 29-04-2010 08:52 AM
The truth na say d boy na fool.hw person go advice u 2 put ur hand 4 fire u go put am.after all na him ass dey on fire. NONSENSE!!!
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 42-year old panel beater redesigns VW Beetle on: 29-04-2010 08:30 AM
Very innovative. keep it up.
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 42-year old panel beater redesigns VW Beetle on: 29-04-2010 08:29 AM
Very innovative. keep it up.
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Girl Killed In London on: 25-04-2010 08:59 AM
May her soul find eternal peace n God grant d family d strenght 2 bear d loss
15  Forum / The Buzz Central / Re: Toni Payne Calls On 9ice To Clear The Air on: 22-04-2010 09:57 PM
No comment
16  Forum / The Buzz Central / Re: Toni Payne Calls On 9ice To Clear The Air on: 22-04-2010 09:56 PM
No comment
17  Forum / The Buzz Central / Re: Toni Payne Calls On 9ice To Clear The Air on: 22-04-2010 09:55 PM
No comment
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Teenage mother turns beggar for her triplets on: 14-04-2010 11:15 PM
Passing jejely
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Students now carry guns to exam halls, says Okpala, NECO registrar on: 14-04-2010 12:32 PM
Wat kind of story is this?where dem carry gun wey dem no show dem 4 television.ABEG D MAN 2 Exaggerate.we  agree say d system don f**k many people up bt gun NA LIE!!!
20  Forum / Law and Crime / Re: 11yrs old child stab mother to death... on: 12-04-2010 09:17 PM
Na wah oh! Like mother like son.wetin make mama tell pikin say she go stab am.na only say d reactn pass d action.but dat pickin sef u sure say na 11yrs.
Pages:
[1] 2