confused man ,osaze u talk too much ,parrot ,u just dey run mouth any how .today sack amodu tomorrow sack lagerback ,u better pack and follow ur tired leg brother out of d team .u see the only luck wey una get be say the stupid nff no dey gree make una come play for lagos .una for don see coffin they call am grave .short up ur mouth.
@nnery or whatever you call yourself
you are as stupid as the coach himself, Was Osaze ont right
the coach failed to give much time to the best players
and you are here talking rubbish